GET MONEY FOR YOUR SELF
you gat money for your self i don't wanna know sarkimeyaki you can see am on da oath hustle every day see ma life just like a doubling one time money one time pay gani ina bashi no body go pay lyrical bayani no body go safe hustle for ma money dem go say na ess one time give me money one time pay everywhere i go no body dey feel ma pain if dem see me blow you go see dem on the low dem go see hustle for the money sarkimeyaki no body dey want me one time give me money one time coming
Leave a comment
LIT 🔥
WAKE EM UP 🗣️🔊
Respect 🤜🤛
You may also like